album cover

Fear Me

1African2026
album cover
Fear Me was released on September 4, 2026 by ITSOJ as a part of the album Summer Is Not Over - EP
ReleasedSeptember 4, 2026
LabelITSOJ
LanguageEnglish
BPM125
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Verse 1
I said pass me the mic please, I wanna make sure dem people dey hear me, if you know say who I be, I be general that dey put fear in dem streets, fine gyal she dey look sweet, bring her back to the crib have a few drinks, I dey grind I be working, so I can fun till the sun comes up
Hook
I said make wuna fear me, I dey come to the top this in me, I said make wuna fear me, no game I dey play no be joke ting
Verse 2
No forget what they said, they didn’t believe I would be where I’m at today, I believe I’m the best, working all day I no sabi rest no way, you dey dare doubt me have shame, make it big you go know my name, beef with mandem its up, and its up x2 and its stuck x2 oh yea, fix your face for me girl dont you dare frown, too turnt in the club no fit calm down, she dey shake x2 her bunda, and you know that its real it dey make sound x3, she dey throw it back on me, she dey move she dey match the beat, she up to no good she naughty
Naughty, badman I dey go crazy, I want more money past jay z, just admire me don’t you hate, don’t you hop on my wave it’s late, flow too cold you can come ice skate, she want dance on me now, then dance on me girl, then dance on me, dance on me x3
Hook
I said make wuna fear me, I dey come to the top this in me, I said make wuna fear me, no game I dey play no be joke ting
Written by: Gilbert Tambeagbor

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...