album cover
Odinaka
album cover
00:00
00:05
00:40
00:45
01:00
01:10
01:15
01:30
01:35
02:00
02:10
02:15
02:55
00:00
03:17
Past 7 Days
Odinaka was discovered most frequently at around 1 minutes and 35 seconds into the song during the past week

Lyrics

Odinaka odinaka
Charachirichachacha
I’m tryna bring up the best of me
Deep down my fears be dey threaten me
And I pray say oluwa cover me
Oh na my cup of tea
Mode gberu mi
Mio bolanle not even next of kin
If you no dey fell my pain don’t judge me
If you want to play me
You gonna rack wembley
I no be seventeen comot the ten for me
I came from the slum from the gutter
Mofisanju pa
Won lomo iko omilele
Fill your jar with water kosejeje
Dem dey whine you no dey mind dem
Oh dem go sempe
If they see the style i dey check dem
Certified
Oh my lord i’m tested
Oh oh gbegbe forget
He won’t check me collect
Oh odinaka ah shombo
Abinibi yato si ability o oo
Eeeya
O odinaka ah shombo
Owo olorun lo wa o oo
He who check me collect
Oh odinaka ah shombo
Abinibi yato si ability o oo
Eeaya
O odinaka ah shombo
Owo olorun lo wa o oo
He who check me collect
Paper chase i no dey take am lightly
Even if ten milli fall out i go still dey hustle
Days i was down nobody to run too
So many advice wey money fit just do
If dem no call me go there miokin lo
And for the titi won mo pe mo giran
Won rope mo sun emitimodibo
They kind of comprehend the kind of things have been on
Started from the gutter moti sanju pa
Anywhere me go dem dey jembe
Get my bag it’s important
You no fit whine me never
Odinaka odinaka
Dem no dey come close you no the matter
Men no go fall
Moduro dada
I dey give dem lamba
Wonjo dada
Won jo dada
Oh odinaka ah shombo
Abinibi yato si ability o oo
Eeeya
O odinaka ah shombo
Owo olorun lo wa o oo
He who check me collect
Oh odinaka ah shombo
Abinibi yato si ability o oo
Eeaya
O odinaka ah shombo
Owo olorun lo wa o oo
He who check me collect
Tan to oloun loun loun
Owo olorun lowa
Tan to loun oheee
Tan to oloun loun loun
Owo olorun lowa
Tan to loun oshee
Written by: Ifedayo Stephen Oghenetega, Oluwaseun David Olabimisi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...