album cover
Shayo
album cover
Shayo was released on September 25, 2026 by 1BBFA Records as a part of the album Shayo - Single
September 25, 2026
Label1BBFA Records
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

U yee
Freshy
Omo I dey wonder wonder wonder
Wetin you carry for your waistline
Kilamity no dey FaceTime
For a town all my people know say
Me I no dey waste time
Yea yea
So make you telli me telli me
Wetin you find go Sokoto
Ọ sị m, boy Ị ga-bunwukwe
Leave talk, say less make we mind our business
Yea yea
Omo me I don do pass myself
Me I don do pass myself
Me I don do
Omo na one shot wey I take
Omo na one shot wey I take
Omo na one shot
Me I don do pass myself
Say me I don do many things
Wey mi mouth can't tell man
Eyes don dirty dirty blur my vision
Girls Dem fatty fatty don gimme seizure
Shayo don make me go
Shayo don make me jonse
Shayo don make me go yea
Ye where da where da man dem
Shayo don make me go
Shayo don make me jonse
Shayo don make me go yea
Say the party wey I go
Na for freedom way
Them been tell me say na just sip and paint
I no go lie
I just wan feel array
One shot of Henny make I quench my pain
But as I enter one bottle for introduction
Down with two bottles I lost my vision
See as everybody just dey drink with no caution YFO
Omo me I don do pass myself
Me I don do pass myself
Me I don do
Omo na one shot wey I take
Omo na one shot wey I take
Omo na one shot
Me I don do pass myself
Say me I don do many things
Wey mi mouth can't tell man
Eyes don dirty dirty blur my vision
Girls Dem fatty fatty don gimme seizure
Shayo don make me go
Shayo don make me jonse
Shayo don make me go
Ye where da where da man dem
Shayo don make me go
Shayo don make me jonse
Shayo don make me go yeah
Written by: Chibuike Victor Eze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...