album cover
Bamidele
album cover
00:00
00:05
00:20
00:30
00:50
01:05
01:15
01:30
01:45
02:50
00:00
02:59
Past 7 Days
Bamidele was discovered most frequently at around 1 minutes and 5 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Other girls dem jealousy
Cause dey see say na you
Ko ma se lomi
The way you dey move body
Shebi na you dey inside me jalopy
I look you from head to your toe
And I tell you say you no be novice
They fit put on a black attire
But them no fit police
Oh my babe, le ni loma bami dele
Wo mi mio le fi e shere
Cause na you wey dey busting my brain
Oh my babe,le ni loma bami dele
Wo mi mio le fi e shere
Shere
Hmm
You see the way you fine
Pretty face like a baby girl
My love for you there's no pretence
Fokanbale
Na only u I want
If I do you wrong am sorry baby , sorry baby mi
If na money i get e yakpa
Fokan bale
Jebure oh mama
Those wey been laugh you dey don see karma
Ana Anabella
Without your moonlight
Man no fit see something
Shoday A1 ni baby mi
Dey play , Adumaradan mi nio (2x)
You're the rhythm and the blues
If you no dey for the party
There's nothing dey can do
You keep burning so bright
Like you be candle
Don't give a F
If they says you fumbled
You no say you bad no be joke
In ami soul it's only you
Say my loving no be orijo
Orijo
Oh my babe, le ni loma bami dele
Wo mi mio le fi e shere
Cause na you wey dey busting my brain
Oh my babe,le ni loma bami dele
Wo mi mio le fi e shere
Shere
Hmm
Written by: Akinlalu David Ireti
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...