album cover

NOBLE CAUSE

2Music2026
album cover
NOBLE CAUSE was released on August 27, 2026 by Young G Mozes as a part of the album NOBLE CAUSE - Single
ReleasedAugust 27, 2026
LabelYoung G Mozes
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Awolowo eh
Awolowo
Awolowo eh
Awolowo
Big boy Tony
PRODUUU!
Ahmadu Bello, Tafawa Balewa
Awolowo
Awolowo eh
Awolowo
Awolowo eh
Awolowo
General Gowon, Tafawa Balewa
Awolowo
Awolowo eh
Awolowo
Awolowo eh
Awolowo
Abi na the sin wey our forefathers sin for the past
Nai make things dey fall off apart
Naija no fit stand up as one
Arise, O Compatriots them no obey
I want to tell you my mind o
To serve my father's land is not by force o
Open the border o make I dey gbase o
As I dey gbase make you direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Make you direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Yeah omo e don tey wey
These people matter dey turn my bele
They whine me dey play me like Pele
Them they use my people catch cruise
And if you try to talk
My padi kpo kpo go fine you
See i no fit lie you, lie you
I dey wait for the day we go stand as one
And chase this calamity away
End police brutality
Bring back morality ahan
General Sani Abacha
Alhaji Musa Yar'Adua
Nnamdi, things e risky
General Gowon shey you see things o
Things fall apart o
E don be, e don't cast o
Naira trabaye o
I no fit drink water keep cup o
Abi na the sin wey our forefathers sin for the past
Nai make things dey fall off apart
Naija no fit stand up as one
Arise, O Compatriots them no obey
I want to tell you my mind o
To serve my father's land is not by force o
Open the border o make I dey gbase o
As I dey gbase make you direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Make you direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Make you direct my noble cause
Direct my noble cause
Direct my noble cause
Written by: Idanoshi Anthony, Moses Godday

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...