album cover
NO VEX
album cover
NO VEX was released on September 9, 2026 by TAPA as a part of the album GOD IS HAPPY - EP
September 9, 2026
LabelTAPA
LanguageEnglish
BPM94
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Wajojojo
Ehh
You ask me what is state and capital
I tell you say na abia umuahia
You come dey call me animal
Because I don dey fire down
Because a brotherman e don dey live fine
Brother no go vex
Anything I do no go carry face
Abeg let go and comot me for your mind
Make you no go pressure come Dey depressed
Because people go offend you
Transactions go cut too
And if you are not careful
Them go gather call you big fool
Them go take your head take play kunfu
So anyhow you meet the day
Try and calm down accept it
No vex abeg no vex
No vex abeg no vex
Anyhow you meet the day
Try and calm down accept it
No vex abeg no vex
No vex abeg no vex
Hello
Are you there
Don't act like you can't hear me
Coz this shit making me crazy
And now I'm looking so funny
Dibi daba dibi daba doh
I know say you get the raba dough
So make you no go loose guard a brotherman yo
Ding dong dong
Life na time bomb o
People go offend you
Transactions go cut too
And if you are not careful
Them go gather call you big fool
Them go take your head take play kunfu
So anyhow you meet the day
Try and calm down accept it
No vex abeg no vex
No vex abeg no vex
Anyhow you meet the day
Try and calm down accept it
No vex abeg no vex
No vex abeg no vex
Hello
Are you there
Don't act like you can't hear me
Coz this shit is making me crazy
And now I be looking funny
Dibi daba doh
I know say you get the raba dough
So make you no go loose guard brother yo
Ding dong dong
Ding dong dong
Uye eh
Wajojo
Wajojojojo
Written by: ugochukwu franklin cosmos
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...