album cover
Soldier
album cover
00:00
00:05
00:20
00:30
00:45
01:15
01:30
01:40
01:45
02:05
02:30
02:45
03:05
00:00
03:14
Past 7 Days
Soldier was discovered most frequently at around 45 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
E get the kind space you go dey wey your body and soul no go connect
Many many things from the past wey a brother man dey try to dey forget oh
I no want deep my hand into jaga jaga, I just want to dey falsetto
But as I dey live my life jeje e be like say na shege I dey magnet oh
[PreChorus]
I no need do any jazz, I dey hustle like a militant
They look me like a hooligan, I go hot pass your thermometer
Running these kilometers and praying to my only Jah
'Cause nobody dey holy pass
[Chorus]
Na why you no fit see me sober, sober
Till all of my pain dem over
I've been crying to my Jah Jehovah, Jah Jehovah
Make them no dismiss my soldier
5 stars on my shoulder
[Verse 2]
I know I dey worry worry worry worry too much
I dey overthink how I fit to do more
I dey see the people I love dey collect
And there's nothing I can do
I no fit follow my bracket to yori yori why ridiculous
If no be police na hunger dey kill us
Na only money dey man dey take nonsense and smile like a fool
[Verse 3]
Keep my family safe
Me wey dey on the road make I no go astray
One man how many face
I dey fear I no sabi who to trust again
I'm in a toxic space
I need grace
Make I no craze
Make I no crazy oh oh no
Me I no lazy father you know
Make I become numero uno
[PreChorus]
I no need do any jazz, I dey hustle like a militant
They look me like a hooligan, I go hot pass your thermometer
Running these kilometers and praying to my only Jah
'Cause nobody dey holy pass
[Chorus]
Na why you no fit see me sober, sober
Till all of my pain dem over
I've been crying to my Jah Jehovah, Jah Jehovah
Make them no dismiss my soldier
5 stars on my shoulder
Na why you no fit see me sober, sober
Till all of my pain dem over
I've been crying to my Jah Jehovah, Jah Jehovah
Make them no dismiss my soldier
5 stars on my shoulder
Written by: Caleb Odugbose Olusegun, Moses Oluwatimilehin Mafe, Okoro Oghenekpabor Joshua
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...