album cover
Own It
album cover
Own It was released on September 5, 2026 by African Culture Ent. as a part of the album Own It - Single
September 5, 2026
LabelAfrican Culture Ent.
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Hopojo na olosho
If money dey dem go poke poke LIB KING
You know I got de choko top on the one not on the low low
Get Zzz
Anything I drop na banga
Even DJ sef dey jam am
All the bad booty gals dey twerk am
Paty from night to de moon you go like am
Pretty girls dem dey
Chaley where you dey
Young money dem dey
Bad booty gals all around with their silicone
Pretty girls dem dey
Chaley where you dey
Young money dem dey
Bad booty gals all around with their silicone
All because I own it own it own it
Bad gal enta de pool make we voice loud
If ginja no dey make we take loud
If the thing don't dey high make we chung cloud
I still get session for here baby don't doubt
I give her one shout then she shouting heeey
Yeah I'm sweating worry less we go bath after voicing, money come dey flow the gal start vibing
Pretty girls dem dey
Chaley where you dey
Young money dem dey
Bad booty gals all around with their silicone
Pretty girls dem dey
Chaley where you dey?
Young money dem dey
Bad booty gals all around with their silicone
All because I own it own it own it
Pretty girls dem dey
Chaley where you dey
Young money dem dey
Bad booty gals all around with their silicone
Pretty girls dem dey
Chaley where you dey?
Young money dem dey
Bad booty gals all around with their silicone
All because I own it own it own it
Written by: Bill David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...