album cover
BEST
album cover
BEST was released on August 30, 2026 by RexyDaGriinade as a part of the album BEST - Single
ReleasedAugust 30, 2026
LabelRexyDaGriinade
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Oya tell dem dey tell dem
And For the street we dey give dem the bendel
Wey wan cause omo shoulder dey bend neck
Shoulder,Arms and my kneels and head then
I gazz tell dem
You getting vibe from the O opor (o squad)
We gazz do but na O turn
For the arena we belong
You gazz turn up
As say pepper dem
As say pepper dem
Why i nor go shala ye
The money don land o
Delta city
New York City
9 way high ride o
Sure me you're getting the best
Getting the best,getting the best of me
Living my life i'm a best
Living my best
Living my best only
You can never pretend
Show me your love if is real enough
I do things i must shine
Shine to time
I took in like i saw non
Yea yea
We must feel alright
We must feel alright
Gazz turn up
Yea who wan feel alright
Now i feel alright
Gazz turn up
Yea i feel alright
Yea i feel alright
Gazz turn up
(
As say pepper dem
As say pepper dem
Why i nor go shala ye
The money don land o
Delta city
New York City
9 way high ride o
Sure me you're getting the best
Getting the best,getting the best of me
Living my life i'm a best
Living my best
Living my best only
You can never pretend
Show me your love if is real enough
I do things i must shine
Shine to time
I took in like i saw non
Yea yea
We must feel alright
If i tell you the truth
I go let e you know
 if i choke
Make i run this road
I love you so
If i fit to
buy you diamonds and diamonds dat come with the gold
So i got the code
Omo Nor be the joke
Me i like to party o
Dey wan show me shege
But i like to party
From delta to kaduna
We setting formation
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...