album cover

God Level (Live)

1Afro-Beat2026
album cover
God Level (Live) was released on September 11, 2026 by Ebi Joseph as a part of the album God Level (Live) - Single
ReleasedSeptember 11, 2026
LabelEbi Joseph
LanguageEnglish
BPM96
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
No stress cause I'm on a God Level
For this side, we no dey see evil
We're far above principalities and powers
So wetin concern you and the cheap devil
I no dey like anything wen dey wahala me
So I carry the palava give baba mi
Olorun mi, the man sef wen sabi
Chow large, Him no wan hear say ebimkpa mi
When God dey the wheel, wetin I dey drive for
You give me victory, wetin I dey drag for
You go ahead clear the road and even the pest
So tell me what's the essence of the camphor
Why you dey act like say you no know God
Small breeze and now you lose focus
My advice is you for try know God
Cause when you do everything go just focus
No stress I'm on God
No stress I'm on God
No stress I'm on God
No stress I'm on God
Say Oh Oh Say Oh Oh
Say Oh Oh
Little effort, but big result
You see this Grace Bank
I can't get enough
When God speak then na who dey cough
I'm on a God cruise
Even when the sea dey rough
Grace na be the koko
No be stabi-sabi
God na be the connect
No be padi-padi
Drive the devil crazy
Without a license
Cause Holy- Ghost convoy
No be kabu-kabu
No stress I'm on God
No stress I'm on God
No stress I'm on God
No stress I'm on God
I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
I'm on a God Level
I no dey see no stress on a God Level
No stress cause I'm on a God Level
For this side, we no dey see evil
We're far above principalities and powers
So wetin concern you and the cheap devil
I no dey like anything wen dey wahala me
So I carry the palava give baba mi
Olorun mi, the man sef wen sabi
Chow large, Him no wan hear say ebimkpa mi
When God dey the wheel, wetin I dey drive for
You give me victory, wetin I dey drag for
You go ahead clear the road and even the pest
So tell me what's the essence of the camphor
Why you dey act like say you no know God
Small breeze and now you lose focus
My advice is you for try know God
Cause when you do everything go just focus
Little effort, but big result
You see this Grace Bank
I can't get enough
When God speak then na who dey cough
I'm on a God cruise
Even when the sea dey rough
Grace na be the koko
No be stabi-sabi
God na be the connect
No be padi-padi
Drive the devil crazy
Without a license
Cause Holy- Ghost convoy
No be kabu-kabu
Written by: IGBONGIDI EBITONBO JOSEPH

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...