album cover
Paloma
album cover
Paloma was released on October 2, 2026 by Integral Records as a part of the album In Color
October 2, 2026
LabelIntegral Records
LanguageEnglish
BPM123
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

[Verse 1]
Pretty girl she want sleep for my cover
Money dey so no need to dey converse
We dey work, while them boys dem dey observe
Say these girls they want play with my cutlass
When we out, they want snap man photo
Getting cash, remember then we dey borrow
I was broke, now I'm big like skippo
OG on these streets like Peugeot
[PreChorus]
Check my portfolio, eh-en
Baby tell me wetin I no go do for you, eh-en
Girl, I need you today, no be tomorrow, eh-en
I go fly you to LA or where you want go, eh-en
Girl, I need you today, no be tomorrow
[Chorus]
Follow me, Paloma
What's all this? Aroma
You dey para, paranormal
If you drop it, agba dollar
No dull me, onome
Currency for your head
Name buzzing, true caller
Only me, no other
[Verse 2]
Pack the money like na Pakistan
This life we're living, no go understand
Feed a **** till he bite your hand
Can't count on ****, I dey count these bands
On the road, mi no take shortcut
I fit pull up in a Lambo truck
When they see me, dem dey jump hopscotch
She say Pretty you my last bus stop
[PreChorus]
Eh-en
Baby tell me wetin I no go do for you, eh-en
Girl, I need you today, no be tomorrow, eh-en
I go fly you to LA or where you want go, eh-en
Girl, I need you today, no be tomorrow
[Chorus]
Follow me, Paloma
What's all this? Aroma
You dey para, paranormal
If you drop it, agba dollar
No dull me, onome
Currency for your head
Name buzzing, true caller
Only me, no other
Follow me, Paloma
What's all this? Aroma
You dey para, paranormal
If you drop it, agba dollar
No dull me, onome
Currency for your head
Name buzzing, true caller
Only me, no other
Written by: Donald Ofik
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...