album cover
Paracetamol
album cover
Paracetamol was released on September 18, 2026 by Blowyourmindmusic as a part of the album Paracetamol - Single
September 18, 2026
LabelBlowyourmindmusic
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Before na you dey cure my headache
Now I take paracetamol,
Shea na me dey look
your fine face
Shea ka ma ri ra mo?,
Before na you dey gimme liver
Now take many alcohol,
 
E be the love when gimme liver
Now the love making me shiver
Oh ooh
On a good day
I go like carry you go
Settings my lady,
You go pick Hair
You go want Pick makeup
For Settings my baby,
When the Millie dey
you go want chop life for
Settings my lady,
This miliki for your body
Baby
E Suppose be for me o,
Where you dey carry me go
Where you Dey carry me go
Where you dey carry me go
Where you Dey carry me go
Abeg nor dey carry me go
Where you Dey carry me go
Where you Dey carry me go
Abeg nor dey carry me go
Me can’t keep cool
 if me hear
You dey pun dey another man thing
fi there,
I bring the truth to her dare
Telle me say I can Make her man disappear,
Man ah red eye red eye
Match up the place when dem dey,
Me nor fit let another blaad Clat
Come take away my share
On a good day
 I go like carry you go
Settings my lady
You go pick Hair
You go want Pick makeup
For Settings my baby
When the Millie dey
you go want chop life for
Settings my lady
This miliki for your body
Baby
E Suppose be for me o
Where you dey carry me go
Where you Dey carry me go
Where you dey carry me go
Where you Dey carry me go
Abeg nor dey carry me go
Where you Dey carry me go
Where you Dey carry me go
Abeg nor dey carry me go
Written by Onovwakpor Jude Vikosin
Produced by Feel of the future .
Written by: ONOVWAKPOR JUDE VIKOSIN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...