album cover
Kanipe
album cover
Kanipe was released on November 7, 2025 by The Dynamic Duo/SYNQ Africa LTD as a part of the album When Love Hurts - EP
November 7, 2025
LabelThe Dynamic Duo/SYNQ Africa LTD
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Me I no know wetin come dey sup
So many things wey I no fit talk
Me I no dey for this vibe no more
I no know why you dey waste your words
Sho ma je kin soro baby
Sho ma je kin soro
Listen to my voice baby
Listen to my voice
I no go stay for long nibeyen
Stay for long
Sho ma je kin soro
Sho ma je kin soro
Kanipe oo
Oh baby kanipe
When I dey call you dey obey oh
Me and you for dey oh hmm
Kanipe oo
Oh baby kanipe
When I dey walk you dey walk my lane hmm
Me and you for dey oh
You no wan gree my focus
You make a man lose him focus
If you no want make I show love
Girl you for talk make I lock up
I no fit dey with you for long
Cause only God go fit to save us
Nothing I do for you enough
Sho ma je kin soro baby
Sho ma je kin soro
Listen to my voice baby
Listen to my voice
I no go stay for long nibeyen
Stay for long
Sho ma je kin soro
Sho ma je kin soro
Kanipe oo
Oh baby kanipe
When I dey call you dey obey oh
Me and you for dey oh hmm
Kanipe oo
Oh baby kanipe
When I dey walk you dey walk my lane hmm
Me and you for dey oh
Kanipe oh baby kanipe
Me and you for Dey o
Kanipe oh baby kanipe
Me and you for Dey o
Written by: Oloruntimilehin Joshua Morakinyo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...