album cover
As How
album cover
As How was released on November 6, 2026 by Django Music as a part of the album Na Dem
AlbumNa Dem
ReleasedNovember 6, 2026
LabelDjango Music
LanguageEnglish
BPM179
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Refrain]
Do you feel me my Gee
I dey feel you my Gee
Do u feel me my gee
I dey feel you my Gee
Do you see me my Gee
I dey see u my gee
Dem go hear am my gee
Dem go hear am
Dem go hear am my gee
Dem go hear am
Dem go hear am my gee
Dem go hear am
[Verse 1]
Make we dey fear, As how
Make we dey shake, As how
Make monkey dey chop
Make baboon wash the plate, As how
Make we no talk, As how
Make we no vex, As how
Make we just dey hail them as dem just dey oppress, As how
Make we close eye, As how
Make we no see, As how
All of us for naija na Stevie Wonder ni, As how
Make we no complain
As how now as how
Make we just maintain
As how now as how
Moni tell them
We go change am for them
We go change am for them oo
If nothing is everything, everything is nothing o
We go change am for them
[Refrain]
Do you feel me my Gee
I dey feel you my Gee
Do u see me my gee
I dey feel you my Gee
Do you see me my Gee
I dey see u my gee
Dem go hear am my gee
Dem go hear am
Dem go hear am my gee
Dem go hear am
Dem go hear am my gee
Dem go hear am
[Verse 2]
Country no get money, As how
President Rich, As how
Everybody dey suffer politicians dey jolly, As how
Build school, As how
Give work, As how
Make dem leave something for country man to chop, As how
K'ori m'ayi, As how
K'oju m'ale, As how
Say we no go change am make dem just dey play, As how
K’ama update
As how now, as how
Won le relate
As how now As how
Moni jam warning
We go change am for them
Jam warning
We go change am for them o
Jam warning
If nothing is everything everything is nothing o
We go change am for them
Dem wan dey do pass dem self
Dem dey do anyhow
Make dem no do pass dem self o
Dem go see anyhow
Written by: Oluseun Anikulapo-Kuti

Loading...