album cover
Long Time Coming
album cover
Long Time Coming was released on October 1, 2026 by Kuraja Muzic as a part of the album Long Time Coming - Single
October 1, 2026
LabelKuraja Muzic
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

KURAJA
It’s been a long time coming
What a long journey
Thank God say me no stop halfway
And omo all the house party
Every pool party
For their speaker na my song dey play
Me I know say Jah Cover me
So eru o ba mi
Putting in the work day by day
Everybody n wa number min
Yeah normally
The boy don go far away
Friday night we dey club
The champagne we dey pop
And for the streets na my matter dem dey talk
Them be dey doubt us before
Now they got nothing to talk
As we dey ball now dem dey keep shut
Sebi all of them underrate me gan
Tanba ti gbagbe e ran won leti gan
Mo ti mugbe le the gbedu don drop
Now e don clear **** can’t keep up
Won ti rope a o le debi o
Now dey hear me song on the radio
One time mo gbe siwon leti o
Fine fine girls dem dey redi o
Tryna beat the odds but dem think say
It was over
But omogbon hustle everyday
Alimosho sango owode
E don tey wey
Dem don dey jijo Akube
And It’s been a long time coming
What a long journey
Thank God say me no stop halfway
And omo all the house party
Every pool party
For their speaker na my song dey play
Me I know say Jah Cover me
So eru o ba mi
Putting in the work day by day
Everybody n wa number min
Yeah normally
The boy don go far away
Friday night we dey club
The champagne we dey pop
And for the streets na my matter dem dey talk
Them be dey doubt us before
Now they got nothing to talk
As we dey ball now dem dey keep shut
Sebi all of them underrate me gan
Tanba ti gbagbe e ran won leti gan
Mo ti mugbe le the gbedu don drop
Now e don clear **** can’t keep up
Eh eh eh (yeee)
Can’t keep up
(Yeah you know oh no no no)
Eeeh hmm hmm
**** can’t keep up
Oh oh
Written by: Oladotun Alade Olatunji

Loading...