album cover
Can I Be
album cover
00:00
00:20
00:35
00:55
01:25
01:30
01:45
00:00
01:53
Past 7 Days
Can I Be was discovered most frequently at around 20 seconds into the song during the past week

Music Video

Music Video

Lyrics

Early mo mo dey shake am
I see you wiggling it making it bounce
Ikebe weh na only for me I go handle am
I dey in love she no dey love na money she want
Hmm lacasera
Can I be
Can I be
Can I be your bobo
She say no you cannot be
If money no dey involve
Abeg oh I no know
Dem don carry kele go
I Dey fall for opko
Now dem don take
I say dem don take am
I beg o I no know
Dem don carry kele go
I dey fall for okpo
Now dem don take am
Who the fuck are you Bobby
Bring my girl back make we no get issue
Omotena motena you cannot do me this and runaway
Run away
Only you becoming the soso take my pain away
Omah lay
Me no know person I go call my baby again
No way
I just call to let you know say I dey craze for your love
Can I be
Can I be
Can I be your bobo
She say no you cannot be
If money no dey involve
Abeg oh I no know
Dem don carry kele go
I Dey fall for opko
Now dem don take her
I say dem don take am
Omo dem don take am go
I beg oh I no know
Dem don carry kele go
I dey fall for okpo
Now dem don take am
Dem don take am
Written by: Patrick Adoroh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...