album cover
De Ja Vu
album cover
De Ja Vu was released on September 16, 2026 by G-Vibez as a part of the album De Ja Vu - Single
ReleasedSeptember 16, 2026
LabelG-Vibez
LanguageEnglish
BPM81
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

It’s G Vibez with the vibes
Edo blood for life
This thing wey I Dey feel girl
No be small thing
This one na Dejavu
And the song wey I Dey sing for you na reggae
but you make me Dey dance gawu
And I go do anything for you my baby
Even if na to do yawu
Hu hu hu
My baby na the best in town
e be you wey Dey blow my mind
I’ll never ever leave your side
Cos your love is all I need all the time
On your mark, Get set
Your love is tested and trusted
The way that you whine is amazing
I’ve made up my mind for you
No contemplating
You give it to me anytime me want
Your love high me pass marijuana
If me and my baby na designer
We for be Dolz and Gabana
And I know sey other girls be Dey try
But only you wey fit chop my banana
Yeh I
This thing wey I Dey feel girl
No be small thing
This one na Dejavu
And the song wey I Dey sing for you na reggae but you make me Dey dance gawu
And I go do anything for you my baby
Even if na to do yawu
Hu Hu Hu
My baby na the best in town
e be you wey Dey blow my mind
I’ll never ever leave your side
Cos your love is all I need all the time hey
When I’m shopping I’m shopping for two
And when I’m balling I’m balling with you
Anything you want make I do
I go do
Even if na mumu
I go mumu for you too
I go be your make up o
Anywhere you go
Make you sample me for there
I go be your handbag o
Anywhere you go make you carry me go o
And I no mind to be your Kpata
Anywhere you enter I go cover the center
Me and my baby go Dey ball ball
Every other day we go Dey club
I no go ever ever make my baby dull
I go Dey worship my baby like idol
Hu Hu Hu
My baby na the best in town
E be you wey Dey blow my mind
I’ll never ever leave your side
Cos your love is all I need all the time
This thing wey I Dey feel girl
No be small thing
This one na Dejavu
And the song wey I Dey sing for you na reggae but you make me Dey dance gawu
And I go do anything for you my baby
Even if na to do yawu
Hu Hu Hu
It’s G Vibez with the vibes
Edo blood for life
Written by: Enofe Frank Uyi

Loading...