album cover
Believe It
album cover
Believe It was released on October 2, 2026 by CJoe Music as a part of the album Believe It - Single
ReleasedOctober 2, 2026
LabelCJoe Music
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Uh , Beng Beng Beng
Yeah, C-Joe, Chi, I do, Hey
Dem say ar change, believe it
Dem say ar cut dem off, believe it
Dem say ar move on believe it
I nor owe nobody, nothing, believe it
Dem say am full of shit believe it
Dem say ar act too big, believe it
Dem say ar don’t trust nobody, believe it
Tell dem make dem keep speaking
Dem dae tok like say dem holy
Write my story like dem own it
Every rumor get new version
I just clap for them, well done
If dem say I'm too cold, believe it
If dem say ar got no feelings, believe it
If dem say am in my feelings believe it
I no dey explain myself
Anything you hear about me, believe it
If dem say I'm the bully, believe it
If dem say I'm too dangerous, believe it
If dem say I'm too wicked, believe it.
Anything you hear about me, believe it
I no dey explain, just believe it
Whether na true or false, keep it
Anything you hear about me... believe it.
Believe it, believe it, believe it, believe it
All kind stories everywhere
Some dae add, some dey spread
Half na lie, half dem brew
Still ar no dey answer you.
Dem say my hand too stingy, believe it
Dem say my heart too poison believe it
Dem say ar don't forgive, believe it
I just smile and no reaction.
Dem dey gist every motion
Turn my life to daily discussion
Every headline, every caption
Please, abeg, kindly add yours
If dem say I'm too cold, believe it
If dem say ar got no feelings, believe it
If dem say am in my feelings believe it
I no dey explain myself
Anything you hear about me, believe it
If dem say I'm the bully, believe it
If dem say I'm too dangerous, believe it
If dem say I'm too wicked, believe it.
Anything you hear about me, believe it
I no dey explain, just believe it
whether na true or false
Anything you hear about me... believe it.
Believe it, believe it, believe it, believe it
Written by: Charles Koroma

Loading...