album cover
Check Clear
album cover
Check Clear was released on September 25, 2026 by Mr Real as a part of the album Real Movement - EP
September 25, 2026
LabelMr Real
LanguageEnglish
BPM113
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Right about now
Artistic champion sugarbana
Rawtican spice
Mr real pon this one !!!!
1k dolz na still palette
Na your cheque wey bounce men collect
Na person wey dey bomb go fit collect
And if you dan sleep na you forget
1k dolz naa still palette
Na your person wey dey baff go need pomade
Na poor man dem quick dey vex
Na dem dey chop beans na dem dey mess
1k dolz na still palette
Na your cheque wey bounce men collect
I don confirm am
I don confirm am
Cheque clear I don confirm am
Aza man don collect him percentage
Everywhere good I don confirm am
You don confirm am ???
I don confirm am cheque clear I don confirm am
Aza man don collect him percentage
Everywhere good I don confirm am
100 milli confirm the cheque
Hello hello
Confirm the cheque
Million dollars
Confirm the cheque
Elon Elon Elon musk
Confirm the cheque
Obi Cubana
Confirm the cheque
Jowi zaza
Confirm the cheque
I don send am !!!
Confirm the cheque
I don confirm !!
I don confirm am
I don confirm am
Cheque clear I don confirm am
Aza man don collect him percentage
Everywhere good I don confirm am
You don confirm am ???
I don confirm am cheque clear I don confirm am
Aza man don collect him percentage
Everywhere good I don confirm am
I don confirm am
I don confirm am
Everyday we be grinding like tony Montana
Where my girlies @
Where my baddies @
See we carry money for the container
For Uzbekistan for the Pakistan
We dey pack am pack am like we Pakistan’s
Ehhh
See no be lie
We Dey dere
Say dem a know
We party hard ehhhh
24/7 money dey my mind
So everyday me I dey outside
Why u dey do like u no understand
Shey u no knw say oje la aye
24/7 money dey my mind
So everyday me I dey outside
Why u dey do like u no understand
Shey u no knw say oje la aye
100 milli confirm the cheque
Hello hello
Confirm the cheque
Million dollars
Confirm the cheque
Elon Elon Elon musk
Obi Cubana
Confirm the cheque
Jowi zaza
Confirm the cheque
I don send am !!!
Confirm the cheque
Everywhere good I don
Confirm
I don confirm !!
I don confirm am
Cheque clear I don confirm am
Aza man don collect him percentage
Everywhere good I don confirm am
You don confirm am ???
I don confirm am cheque clear I don confirm am
Aza man don collect him percentage
Everywhere good I don confirm am
Written by: Okafor Uchenna Victor, Prince Chibuike Okafor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...