album cover
JOHN CENA
album cover
JOHN CENA was released on September 11, 2026 by Integral Records as a part of the album In The Fire
September 11, 2026
LabelIntegral Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
Wrap am sativa, wrap am indica
Put for container, put am in the car
In case of ọlọpaa, move like John Cena
In case of ọlọpaa, move on ọkada
For Alfa Base, dem dey fear us
Bros' bail money dey wrapped up
I get one aboki you ask for
Wey go bring am straight to your front door
[Verse 1]
O ya, wrap am sativa, wrap am indica
Me na Godzilla, when I'm on the track
If I get her, she know I get woman
He says he the best? Me, I'm not human
My boys dey functional, fast and nocturnal
Send me my rabba, dey bring to your local
I get wedding cake, cookies purple no dey now
Lock my broda mi and I go bail him out
[Verse 2]
For Marọkọ we dey pay rent
Say my bank account e dey frustrate
Told my worker make he dey patient
We go break am out like na locksmith
We dey pack am for Switzerland
We dey bomb like Afghanistan
Still get ounces and kilograms
My plug dey call me first when it land
Jolly, jolly, jolly, jolly, jolly, jolly
Na Bobby get the log-in, log-in
Ronehi get the plug-in, plug-in
[Chorus]
Wrap am sativa, wrap am indica
Put for container, put am in the car
In case of ọlọpaa, move like John Cena
In case of ọlọpaa, move on ọkada
For Alfa Base, dem dey fear us
Bros' bail money dey wrapped up
I get one aboki you ask for
Wey go bring am straight to your front door
[Verse 3]
It no be child's play on the road
Enter my lane, you go know
So we dey press am till e show
We dey push am till e blow
Pop, pop
Get bread, me I shine like bọbọ
That na why the pretty girls, they wanna soco
I dey guide 'cause my bro got money stocked up
Move away, please, no come dey block my blessings
Pretty girls only dem wey dey my settings
When they whine, e dey make my Jonny jump up
But when it's time to go get the money, I lock up
[Verse 4]
For Marọkọ we dey pay rent
Say my bank account e dey frustrate
Told my worker make he dey patient
We go break am out like na locksmith
We dey pack am for Switzerland
We dey bomb like Afghanistan
Still get ounces and kilograms
My plug dey call me first when it land
[Chorus]
Wrap am sativa, wrap am indica
Put for container, put am in the car
In case of ọlọpaa, move like John Cena
In case of ọlọpaa, move on ọkada
For Alfa Base, dem dey fear us
Bros' bail money dey wrapped up
I get one aboki you ask for
Wey go bring am straight to your front door
Written by: Donald Ofik, Moyo Bolarinwa
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...