album cover
KANAYOR
album cover
KANAYOR was released on October 8, 2026 by ZYLO EMPIRE as a part of the album So Far So Good (SFSG) - EP
October 8, 2026
LabelZYLO EMPIRE
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Raise am
Raise am Yehboo
24 mafor if na Kannayo
Man gho run Yehboo
24 mafor if na Kannayo
Man gho run run run am
24 mafor if na Kannayo
Man gho run
24 mafor if na kannayo
Man gho run
Dem no quick tell me say na wayo dey pay pass
Dem no quick reason me say na wayo dey pay pass
Kannayo president
Kannayo confidence
Kannayo mr president
Kannayo mr confidence
Confident
Confidence
Mr president Yehboo
Kannayo Mr president
Kannayo Mr confidence
Kannayo cannayo cannayoyoyo cannayo
Kannayo cannayo cannayoyoyo cannayo
Confidence 100
Confidence 100
Kannayo na Mr president
Na things I see when I start to smoke Igbo
Things wey I dey see my gee
You nor gho fit see
Things wey I dey think my gee
You nor gho fit think
Na things I see when I start to smoke Igbo
Smoke Igbo
To dey smoke Igbo
Smoke Igbo
To dey smoke Igbo
Smoke Igbo
To dey smoke Igbo
When I start to smoke Igbo
If life touches you my gee
Nobody go tell you
You go know
If life flogs you my gee
Nobody go tell you
You go know
Kannayo president
Kannayo confidence
Kannayo mr president
Kannayo mr confidence
Confident
Confidence
Mr president Yehboo
Kannayo Mr president
Kannayo Mr confidence
Kannayo cannayo cannayoyoyo cannayo
Kannayo cannayo cannayoyoyo cannayo
Confidence 100
Confidence 100
Kannayo na Mr president
Normally nor be my thing
I just dey take am use am think
Na my people dey spoil everything
See as dem dey move like zombies
Oh Baby set me free na me know as I dey feel
Ah as I dey feel
Na me know as I dey feel
Written by: Derrick Okougbo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...