album cover
PAY
album cover
PAY was released on October 7, 2026 by Gaza Province Inc. as a part of the album ABRAHAM - Single
October 7, 2026
LabelGaza Province Inc.
LanguageEnglish
BPM111
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

You know I be steady on go & steady on a road yeah
Make nobody waste my time
According to people from the 50's journey of love is a journey of a thousand miles
At the end of the Day, at the end of the day make I find my wife
Make she gimme peace of mind, enjoy my life wowo yeah
Yekparikpa somebody go pay
Say na Wetin I talk she go Obey
Yekparikpa somebody go pay
Turn Your waistline make e rotate O wowo
Somebody go pay
Say na Wetin I talk she go Obey
Yekparikpa somebody go pay
She want romance O, Roma
I no go play your heart O, Rona
And geh Me no be Asisat Oshoala
You Put roadblock O, I go Roja
Gyal we go Dey together
And we Affii conquer the stormy Weather Der
Mummy ye O like me kpa
But my baby say que sera sera
And e be me she mading Over
Say me humorous sha Emi Dauda da da
Your mama say Shoni power
Sho mo eni ti oko mi je, Army Commander
Say me never seen a girl wey go do me like you
You no go leave yourself & you no fit hurt yourself
If you get a likkle chance to put yourself in my shoe
Baby mhi o le loor If the Money no show, No show
Oh My baby Wa Jo
Something go kill a man
& Me no even mind I Dey condone all the things wey your mummy Dey do
Condone All the things wey your mummy Dey do wo
Cus you drive me Crazy oh Lara
Osomidi Nintendo Gba controller
All the things we've done together
No fit forget I remember
You drive me Crazy oh Lara
Osomidi Nintendo Gba controller
All the things we've done together
No fit forget I remember
But lemme tell you straight
Me no fit to take you all over the place
I no get money I no get face
But Imma be your man and whatever case
And she say
Yekparikpa somebody go pay
Say na Wetin I talk she go Obey
Yekparikpa somebody go pay
Turn Your waistline make e rotate O wowo
Somebody go pay
Say na Wetin I talk she go Obey
Yekparikpa somebody go pay
Wo wo wo
Written by: Aisha Dami, Emmanuel Chibuike Emeri
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...