album cover
Last Time
album cover
Last Time was released on September 17, 2026 by Ocean Street Creative as a part of the album Last Time - Single
September 17, 2026
LabelOcean Street Creative
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

If plan A no work
I go switch to plan B
If pan B no work
I go switch to plan C
Oh oh mum C
E ba mi so fun pop C
Them no show love
But omo yin shin lo
Na the last time wey you gann see me
Next time omo mo ti ma level up
Small thing this **** don Dey bill me
2k 4k won bi mi
Next time wey you gann see me
Next time wey you gann see me
Next time wey you gann see me
Ah mo ti ma level up
Omo yin sin lo but e le mo bo senlo
Igboro mo wa but I dey fear Jesus
Won fe ge mi segbe but dem no see scissors
Won ni ta ba lo dem no fit miss us
Is Aja is Aja
Oluwaloseyi
Wey your baby
I no geti baby
Omo mama ma fimile
Iwo nikan sha ni mo ni
Na the last time wey you gann see me
Next time omo mo ti ma level up
Small thing this **** don Dey bill me
2k 4k won bi mi
Next time wey you gann see me
Next time wey you gann see me
Next time wey you gann see me
Ah mo ti ma level up
Written by: Abiola David, Juju the Pen
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...