album cover
EVERYTHING DEY
album cover
EVERYTHING DEY was released on September 30, 2026 by Vyce Vxrsa as a part of the album Vyce Vxrsa 2
September 30, 2026
LabelVyce Vxrsa
LanguageEnglish
BPM70
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Shayo Dey
Shayo Dey
Kpo go Dey
Kpo go Dey
Shey bani go Dey
Bannis go Dey
Shey kele go Dey
Kele go Dey
Venue Dey
We go use my house
Dj nko
We go make them bounce
Kaluu go Dey
We go just Dey count
Men go Dey
We go make dem mount
Shayo Dey
Shayo Dey
Kpo go Dey
E Dey
Shey kele go Dey
Kele dey cry
Kele go Dey
Dey go say na chai
Venue Dey
We go use my house
Dj Dey
We go make them bounce
Kaluuba Dey
We go just Dey count
Shey Men go Dey
Men go mount
Bentley Dey
Rolling out
Bank account
Loaded out
Shey bouncer go Dey
Standing by
Announcer Dey
Na my guy
For this party
Dem go high
The place go choke
No be lie
Prezzy dey
Hotyce dey
Shey na S&S no be play
No fit look us less
Alaye
And we no Dey stress
Trabaye
Dey go run mouth
Shalaye
Shey na vice versa
Wahala Dey
Prezzy shey you know say
Most of these girls
For town Dey lie sha
And e don tey
Wey we kick am
With Fati dem and Aisha
Na true you talk
But the only thing be say
These girls dey fine sha
But we still get motion for these streets
Dey know say we no get time sha
Omo we no get time
Free dem sef Dey no get mind
Olmeca we no get lime
Shima go whine like she no get spine
We go raise the roof and the POP
Ogan chasu kaman BOC
We go need OT
For Dey call coti
Shut the building down
Give dem quit notice
Shayo Dey
Shayo Dey
Kpo go Dey
Kpo go Dey
Shey bani go Dey
Bannis go Dey
Shey kele go Dey
Kele go Dey
Venue Dey
We go use my house
Dj nko
We go make them bounce
Kaluu go Dey
We go just Dey count
Men go Dey
We go make dem mount
Shayo Dey
Shayo Dey
Kpo go Dey
E Dey
Shey kele go Dey
Kele dey cry
Kele go Dey
Dey go say na chai
Venue Dey
We go use my house
Dj Dey
We go make them bounce
Kaluuba Dey
We go just Dey count
Shey Men go Dey
Men go mount
Rizla Dey
E no Dey
Crusher Dey
E no Dey
Shey crusher Dey
I no sure
Backi Dey
You are very assured
Light go Dey
E Dey
For aparte
E go turn AP
Moto Dey
We go on AC
Shey Igbo go Dey
Like 14g
Bentley Dey
Rolling out
Bank account
Loaded out
Shey bouncer go Dey
Standing by
Announcer Dey
Na my guy
For this party
Dem go high
The place go choke
No be lie
Yeah yeah yeah
Yeah yeah
Written by: Emeka Ejechi, Jesse Abaga, Zachary Vandi Kwaga, musa morell akilah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...