album cover
3AM
album cover
3AM was released on October 2, 2026 by RHYTHM X as a part of the album PLEASE BREAK MY HEART AGAIN - EP
October 2, 2026
LabelRHYTHM X
LanguageEnglish
BPM85
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Uhh ahhh ahhh
Now it's 3am I can't sleep
Heartbeat going gbim gbim
Nobody coming to save me
My girl go soon replace me
She's a bad girl, she a bandit
With good head, John the Baptist
Nobody coming to save me
My girl go soon replace me
Bottles don empty
Account e don empty
I'm just sipping my glass
Life's a school, we dey for class
Bottles don empty
Billing wan end me
I'm just sipping my glass
Life a school, we dey for class
She teach me lesson, she's a tutor
Gimme gin and juice joor
Swear she do it for the money like she do hookup
I chest billing, thinking it would workout, pull up
Now I cut my coat to my size, bespoke, couture
Alcohol for the pain, but it won't go away
I can't get back the time wey i don throw away
They say love is blind, but i don see shege
Dunno if i love her, or it's her ikebe
Shawty turn me to her atm
I've been drinking alcohol since 3pm
My heart beating gbim gbim like sey na konga
This love is very transactional, e be konga
Bottles don empty
Account e don empty
I'm just sipping my glass
Life's a school, we dey for class
Bottles don empty
Billing wan end me
I'm just sipping my glass
Life a school, we dey class
Written by: Chuka Solace Kamanu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...