album cover
BeBe II
album cover
BeBe II was released on September 12, 2026 by MAESTRO Inc. as a part of the album FIRST TOUCH (Deluxe Edition)
September 12, 2026
LabelMAESTRO Inc.
LanguageEnglish
BPM123
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

(MAESTRO)
Osanuse come be my bebe
If you think say i no get money baby just wait
Wait for the pay day
All the others they’re just boys
They are men you wan go dey play-play
Question dey for boys wey dey run up the streets
I go destroy their mainframe
I go make them to maintain
When i pull up you answer me
Them know say na me be the real SLEEK G
Nobody fi copy, no counterfeit
Many man dey fear i settle it
Theres no stressing my mental health
If we fighting karate i be the black belt
Body for body pain will be dealt
Put am for your body pain will be felt
My G come make i ask you one question see
How many people for this caravan go fi dey one day and fi act like me
The answer is none
Is why i sip my Don pérignon (normal)
My brother i put it on
Hear the sound i sabi the form E go
Then it come back
Tit for tat like an attack
Hold it tight i no dey slack
If you see me for road where nobody dey
My brother avoid eye contact
I no wan dey stress myself
For people wey no get regard for others
Osanuse come be my bebe
If you think say i no get money baby just wait
Wait for the pay day
All the others they’re just boys
They are men you wan go dey play-play
Question dey for boys wey dey run up the streets
I go destroy their mainframe
I go make them to maintain
The bobo Dey hot
My music dey pop now
Na why **** envious
They try to be us
but they can’t be us, fuck
Causes we **** dangerous
We smoking cali no be cana
Boys are active and up we no fit fall now or ever
Banger wey Dey burst their speaker
Even if you be hater when we drop you go feel am
I swear you go feel am the gbedu dey burst
Ice up my wrist can’t be dulling at all
Kele bill me say the owo ni koko
So me i gree make she chop all my funds
So me i gree cos i chop plenty wire
She call me samson and i call her delilah
I light up her world, she said i’m her fire
I fucked your bebe I thought i retired
Osanuse come be my bebe
If you think say i no get money baby just wait
Wait for the pay day
All the others they’re just boys
They are men you wan go dey play-play
Question dey for boys wey dey run up the streets
I go destroy their mainframe
I go make them to maintain
Come on who be you
You wan come side talk nonsense
I go give you woto (tell them)
Hmm Mtchewww
You dey dull na be like say you never collect something before
Omo off the beat abeg me I don tire for this people
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...