album cover
GLIFE
album cover
GLIFE was released on September 30, 2026 by Phillotones as a part of the album GLIFE - Single
September 30, 2026
LabelPhillotones
LanguageEnglish
BPM90
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

GLife
Real Life
Thug Life
Now we praying for more Life
Everytime Una deh see me I deh shine
Like the diamonds in the sky
Oshey
Dem Dey wonder how I do am
Dem dey wonder
Dem dey wonder how
Dem dey wonder how I keep my head afloat
Dem dey wonder how water never carry me go
Dem dey wonder if I'd do everything I said I'd do
Dem dey wonder
Dem deh wonder
Cos I don lost many many nggaz to the ground
E no fit be Me till I wear my Crown
Wo
And I thank God say Man no be God o
I thank God say Man No be God o
I Dey work and you dey see am
Say dem no believe am
Street no get memory
No one go remember
All the times the pressure dey
All the times maga no gree pay
All the times I look who deh my side
And nobody dey
All the times I look who deh my side
And nobody dey
E no easy o
Tell em e no easy o
Glife
E no easy o
Tell em e no easy o
This is Real Life
Written by: Philip Anya

Loading...