album cover
T.M.G (Too Many Gele)
album cover
T.M.G (Too Many Gele) was released on September 18, 2026 by No stress Records as a part of the album T.M.G (Too Many Gele) - Single
September 18, 2026
LabelNo stress Records
LanguageEnglish
BPM120
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Many things don sup wey my mouth no fit talk(3x)
Many things don sup!!!!!
Intro
Why you go think say me I be player
Wey na me be your heart desire
Fatima with that booty wey dey carry me dey
Go
Oshey fun mi jombo
Sharperly loni 2+2
Omo no time to dey kakaju
No be have being mean on you
Deep down I know say I dey para
Omo oro mi ma lo kana
Head don smoke marijuana
Rora ma shey sister Aliyah
Tony motana je ka lo shey trade by barter
Why this girl dey show me pattern
She know no say I b madman
I just wan know wetin dey sup
You go me saying what the fuck
Talk to me wetin dey pop
Shey we go move or we go stop
Omo Alhaja why you dey para
O fin mi dara where you come from shey na Ghana (ah ah ah ah ah!!)
Chorus
Too many gele ko le to mi o
Omo asey ma lo ja mi o
I no go ever fugazzi o (4x)
Mini mi mi ni ma ni mo
Shey na mi ni mi mi ni mo
Oya na carry me dey go
Like I dey on Colorado o (ye ye ye ye)
Written by: ADEDUNMOYE PRAISE OLUWATONNI, MORUF BELLO
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...