album cover
Sure4Me
album cover
Sure4Me was released on September 25, 2026 by Ziiki Media as a part of the album Sure4Me - Single
September 25, 2026
LabelZiiki Media
LanguageEnglish
BPM120
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
Open the gate of heaven
Give me joy, make e dey flow
Make I no accident and dead body o
Deserve all the good things wey dey come my way
[Chorus]
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
[Verse 2]
Baby comot body bum bum no be everything
Make I pray to God wey go shower me
Say I'm losing my mind, ọmọ yeparipa
Ṣaanu mi, ṣaanu mi make I no go Valhalla
Fill my bowl, make e start overflow
I no want to know
Give me overdose
Mount my guard
Secure the bag
I no dey shout!
Because I know who dey my back
[Chorus]
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
[Verse 3]
Open the gate of heaven
Give me joy, make e dey flow
Make I no accident and dead body o
Deserve all the good things wey dey come my way
Freeway!
I'm pushing this mountain
This hustle go soon allocate
Nothing too big for Eledumare
Ṣaanu mi, ṣaanu mi make I no go Valhalla
[Chorus]
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
Sure for me, sure for me, sure for me
Written by: Jessy Eze Oliver
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...