album cover
Lagos
album cover
Lagos was released on September 17, 2026 by Afri Kings as a part of the album Lagos - Single
September 17, 2026
LabelAfri Kings
LanguageEnglish
BPM145
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I left home down to Lagos
I dey strive everyday i gat to make am
I no go turn i go let go
Everything wey dey sup na so life dey go
Padi jam padi e con burst
Na the thing wey dey sup for the Lagos
What you see you go take o
I dey mind my own ask my neighbors
Cruise on cruise cruise and fun dem
Paul and Peter who step on them?
Set the ring and bring dumbbell
Show the thing you gat upon deck
Take it gently dey defend dem
Some take it roughly make e pain dem
Who's disguising who pretended?
I no fit lie
Na so life dey go
I fuziam inaeko
If e no be God o
Where me i for dey oh
Cuz of paper money dey don kpai my padi
They try kolobi and throway em body
Kilo fe se for bad economic
Em mama come she dey cry egba mi
To make the money you go use 99
Half for the cruise and the rest to na squander
Kilo fe se for bad economic
If the money go you go cry
Try to dey calcu
This life no be beans no be Azul
The thing no get part two
And not by the one wey get pass you
Life no bi cartoon
No bite something wey you can't chew
No start what you can't do
E fit turn around just to bite you
Yeah yeah
Na so life dey go
I fuziam inaeko
If e no be God o
Where me i for dey oh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...