album cover
Human Being
album cover
Human Being was released on October 23, 2026 by Zarvest Inc. as a part of the album Human Being/Grudge - Single
October 23, 2026
LabelZarvest Inc.
LanguageEnglish
BPM84
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Dem say I too talk oh
But na my phone them dey call when they need help
Dem say I too do oh
But when dem Dey cry dem go rest on my shoulder
I no be robot oh
Me I get emotion oh
So when you gossip me
Please remember I be human oh
When I Dey open teeth, and I Dey share secret
I be human oh
When I Dey get ego, when I Dey stubborn
I be human oh
When I Dey move mountain, when I no get anything
I be human oh
So when you gossip me
Please remember I be human oh
Human being I be human being
If I Dey waka pass my shadow
Human being I be human being
If I offended you before before oh oh oh
Human being I be human being
When you gossip me please remember
When you gossip me please remember I be human oh
Many many friends wey I dun cut off
Many many friends wey dun cut me off
Many many things wey dem say I do
Many many things wey dem do me too
But at the end of the day
Shey I go dey reason wetin human go talk
If you do good dem go talk
If you do bad dem go talk
Dem be human oh
If I bin do well and then I do bad
Shey I no be human oh?
If I bin dey like dangote and tomorrow e no dey
I still be human oh
If I bin do you bad when you do me bad
I no be Jesus oh
When you gossip me please remember I be human oh
Human being I be human being
If I Dey waka pass my shadow
Human being I be human being
If I offended you before before oh oh oh
Human being I be human being
When you gossip me please remember
When you gossip me please remember I be human oh
If I dun do you bad before I no know
And if I dun do you good abeg do your own
When you gossip me please remember I be human oh
When you gossip me please remember I be human oh
Written by: Obilonu Chinedu Damian

Loading...