album cover
1million
album cover
1million was released on October 2, 2026 by pianailz as a part of the album CHAPTER 1 - EP
ReleasedOctober 2, 2026
Labelpianailz
LanguageEnglish
BPM84
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Oshey, Oshey,
You’re causing irregular gobe,
Abani darego,
Come spend my ego, ugh,
See me, see gobe,
Big fish, body na kote,
Osimiri mami o, Osimiri mami o,
You de worry o, fit to make a man dada,
See her body o, make me lose my aura,
Let me know, if you want my naira
Wetin de your back, fit to cause wahala,
You de worry o, fit to make a man dada,
See her body o, make me lose my aura,
Let me know, if you want my naira
Wetin de your back, fit to cause wahala,
Nne imakari onye obula,
I say make I send you my last card,
As I no get your number,
Permission to credit your aza,
1 million for you, my baby,
Wetin you want? I go pay,
1 million for you my baby, 1 million for you,
You de worry o, fit to make a man dada,
See her body o, make me lose my aura,
Let me know, if you want my naira
Wetin de your back, fit to cause wahala,
You de worry o, fit to make a man dada,
See her body o, make me lose my aura,
Let me know, if you want my naira
Wetin de your back, fit to cause wahala
Written by: Mbagwu Anthony l.

Loading...