album cover

WAKE HER

2Afro-Beat2026
album cover
WAKE HER was released on October 16, 2026 by 9628 Entertainment as a part of the album Manita - EP
ReleasedOctober 16, 2026
Label9628 Entertainment
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Who’s tryna wake her don’t try to wake her
She sabi sabi sabi high high
She sabi sabi sabi vibe
Straight from the morning
Down to the dawn why
Who tap her
Who tap her
Girlie give me two sharper shaper
Big yansh like fine fine silicon
Dash her like twenty million
( tell me say , she tell me say )
Girlie no fit wait o
Everyday she dey call me for the cake o
My Jagaban thing
She Dey feel am for her brain o
Brain o
I dey scatter all her brain o
( she tell me say , she tell me say )
Girlie no fit wait o
Everyday she dey call me for the cake o
My Jagaban thing
She Dey feel am for her brain o
Brain o
I dey scatter all her brain o
Who’s tryna wake her don’t try to wake her
She sabi sabi sabi high high
She sabi sabi sabi vibe
Straight from the morning
Down to the dawn why
Baby no go
Baby no go
No go put me for the motion
Wey you no go
Pass Igbo
Pass Igbo
Make e dey go
Make e just dey go
Make e just dey go
(she tell me say , she tell me say)
Girlie no fit wait o
Everyday she dey call me for the cake o
My Jagaban thing
She Dey feel am for her brain o
Brain o
I dey scatter all her brain o
(she tell me say , she tell me say)
Girlie no fit wait o
Everyday she dey call me for the cake o
My Jagaban thing
She Dey feel am for her brain o
Brain o
I dey scatter all her brain o
Who’s tryna wake her don’t try to wake her
She sabi sabi sabi high high
She sabi sabi sabi vibe
Straight from the morning
Down to the dawn why
Written by: Are Riliwan Rotimi, Blessings Feranmi Ilupeju

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...