album cover
MAZZA
album cover
00:00
00:40
00:50
00:55
01:00
01:10
01:20
01:30
01:50
02:05
02:10
00:00
02:15
Past 7 Days
MAZZA was discovered most frequently at around 40 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Intro]
Yo Dibs
[Verse 1]
Uh, number one, you know I envisioned it
Came back stronger, close to the finishing
It's a marathon, this no be sprint
What's that smell? Na mint
Them no see me, na tint
I dey on things and things
Why we dey drink? Na wins, uh
Why we dey puff? Na shrink, uh
[PreChorus]
Make we dey go to Tarkwa Bay
Sun dey shine, it's a very good day
Ten kele, we dey pack am, ayy
Mm, mm, awalame
The party, we dey start am, ayy
My gbedu make them mazza, ayy
Mazza, ayy, mazza, ayy
Mm, mm, awalame
[Chorus]
(Mm, yeah, girl, make you no go give me wahala)
(Yeah, give me your number) Awalame
(We go palava, girl, write my number, banana)
Awalame
[Verse 2]
She ask why I be so cold, she no sabi Cole Palmer
I dey try get house for Banana
You no sabi the matter
After that one, I need one for Miami
Build empire like Ghazi
My drip too, they catch it
Skrrt, skrrt, SRT
Skrrt, skrrt, Egbami
[PreChorus]
Make we dey go to Tarkwa Bay
Sun dey shine, it's a very good day
Ten kele, we dey pack am, ayy
Mm, mm, awalame
Big party, we dey start am, ayy
My gbedu make them mazza, ayy
Mazza, ayy, mazza, ayy
Mm, mm, awalame
[Chorus]
(Mm, yeah, girl, make you no go give me wahala)
(Yeah, give me your number) Awalame
(We go palava, girl, write my number, banana)
Awalame
[Outro]
Make we dey go to Tarkwa Bay
Sun dey shine, it's a very good day
Ten kele, we dey pack am, ayy
Mm, mm, awalame
Big party, we dey start am, ayy
My gbedu make them mazza, ayy
Mazza, ayy, mazza, ayy
Mm, mm, awalame
Written by: Emeka Akumefule

Loading...