album cover
6:30
album cover
6:30 was released on September 18, 2026 by Amld as a part of the album 6:30 - Single
ReleasedSeptember 18, 2026
LabelAmld
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

6 30
I Dey think go far
So many Shayo
We Dey see proper
Indica or na Sativa
Tell me why dem go kill mohbah
Mohbad
Say the dream na fly private plane
As I dey sing
I Dey sing away my pain
Cause I can’t put a full stop
Oh my chapter still long
No matter what they tell me
I can never give up
And nobody go save you
When the yawa don gas
So many supporters
With zero funding
Goddddd
E Dey do me make I start Gofundme
Lorddddd
That girl seh wan o’wu’n ml’ ooo
But thank God say I guide
Billionaire in transit
We Dey spend money yami
 better go hard or go home
Fit run am local
You fit get 10 profile
Make dem blank 8
As a black boy
Wey wan pull up in a black Benz
Omo No advantage
 gats to Dey package
I don tire to Dey manage
Oh oh
I don get before
And I go still get again
I nor sabi the date
But I know say e go play
I pay my due oo
And I go reach thereeee
Hmmm
No sign of weakness
Shade
Shade leave me when money no dey
She say nor be love we go chop
I do my thing my way
E be like I don go astray
I defend my life like Kante
Na when I dey highway I dey think go far
Na wetin really make dem kill Mohbad
Life is slow when I sip Vodka
I nor get home so I gats go hard (go hard Omo)
Written by: DESTINY OTAREN

Loading...