album cover
Over
album cover
Over was released on October 15, 2026 by Zilanzi as a part of the album Different Phases
October 15, 2026
LabelZilanzi
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Our chapter is over
I was mad that nite when say momo we can't be together
No be say I dey fake my love you kno I'm not like my gender
When you don't text back on time I no go lie i don't feel better
We suppose dey in my place by now but but you tell me mba
I love you up love you down even when I dey down
I gave you chance to change when be say I no dey give second chance
Why be say is always all about you
You don't care watin me sef go need
Bae you hurt my feelings
Feel like what I'm to you no get meaning
Was so hard when I watch you leaving
Felt the pain even though say I'm winning
Fly to California
I no fit take this pain no more ma heart is beating so hard
Swr i thought you be the one but now the game is over
Ahh
Gangster but me I no shame to say I love you
I'm not the type you'll forget I'll always be remembered
When I dey fall for you my mind told me say I dey in danger
Why you go dey doubt all the love wey I show you from july to December
You called me your 911 but you played me game 419
Our chapter is over
I was mad that nite when say momo we can't be together
No be say I dey fake my love you kno I'm not like my gender
When you don't text back on time I no go lie i don't feel better
We suppose dey in my place by now but but you tell me mba
I love you up love you down even when I dey down
I gave you chance to change when be say I no dey give second chance
Why be say is always all about you
You don't care watin me sef go need
Written by: Isaac Moses Somtochukwu

Loading...