album cover
Mighty Warrior
album cover
Mighty Warrior was released on October 8, 2026 by DILVO INC EFE KAYZ as a part of the album Mighty Warrior - Single
October 8, 2026
LabelDILVO INC EFE KAYZ
LanguageEnglish
BPM109
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Na your way I go follow
You carry me go higher, Jehovah mighty
From the Valley to Glory, your power no dey tire, Jehovah Almighty
Mr Kayz pon this again
Oh yeah yeah yeah
Oh yeah
I call you powerful
You call me wonderful
With you my joy is full
No battle wey you no dey win
You carry my overload
My cup dey overflow
You give me more than enough
Odogwu you are capable
Na your way I go follow
You carry me go higher, Jehovah mighty
From the Valley to Glory, your power no dey tire, Jehovah Almighty
Na your way I go follow
You carry me go higher, Jehovah mighty
From the Valley to Glory, your power no dey tire, Jehovah Almighty
Mighty warrior
Great in battle
Jehovah is your name
Mighty warrior
Great in battle
Jehovah is your name
Surely your promise no be lie
Open my way as I occupy
Everything say you don provide
Blessings saturate my life e plenty
Your power nobody can define
You scatter enemy you\'re my defense
Oh sir my master, you be my lover Jehovah
Everybody say
Na your way I go follow
You carry me go higher, Jehovah mighty
From the Valley to Glory, your power no dey tire, Jehovah Almighty
Na your way I go follow
You carry me go higher, Jehovah mighty
From the Valley to Glory, your power no dey tire, Jehovah Almighty
Mighty warrior
Great in battle
Jehovah is your name
Mighty warrior
Great in battle
Jehovah is your name
Mighty warrior
Great in battle
Jehovah is your name
Mighty warrior
Great in battle
Jehovah is your name
I go hold you gon gon
gon gon, gon gon
I go hold you gon gon
gon gon, gon gon
Written by: Manikator Efeduma, Vincent Henry Uwaoma

Loading...