album cover
Tomorrow
album cover
Tomorrow was released on July 26, 2024 by Effyzzie Music as a part of the album Rebel Queen
July 26, 2024
LabelEffyzzie Music
LanguageEnglish
BPM117
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
In 'ah my mind I am.looking for the melody
Searching for the rhythm wey go totori
And in my soul I am waiting for the prophesy
I know I know its coming soon
I dey para, my mind don dey worry for my cheda
I nondey slow down
Mama told me I go blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
Fit to get money pass Aliko
I dance away my sorrow
I go boune like boy Alinko
Rain or shine , I'll be shinning like a diamond
I no dey gree
From ikeja to miami dem dey dance to my calypso
Oh yeah
I dey para, my mind don dey worry for my cheda
I no dey slow down
I'm a winner ,I don blow like I be vuvuzela
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
Nobody knows tomorrow
If you have to leave tomorrow
Stay with me tonight
Popote wendapo
I go dey remember
You go always dey my mind
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...