album cover
album cover
Original was released on October 9, 2026 by Zimmlife as a part of the album Original - Single
October 9, 2026
LabelZimmlife
LanguageEnglish
BPM160
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Chorus]
So original
The way mi kick it do it so original
Girlie, say she like me that girl ah criminal
Girlie, say she want me I know it's physical
So original
The way mi kick it make the girl dem buss a kilogram
She say my loving magical
E be like something from the other side
[Verse 1]
Girlie, no dey whine me
Find another jigga do it like me, unlikely
Water no be Chelsea
E be me wey got the party jumping no Molly
Boy I’ve been jamming since SOS
Yaadman deliver UPS
Diamonds on my neck it's straight VVS
Pree the set on deck sho get
Ya ya ya yaw
[Chorus]
So original
The way mi kick it do it so original
Girlie, say she like me that girl ah criminal
Girlie, say she want me I know it's physical
So original
The way mi kick it make the girl dem buss a kilogram
She say my loving magical
E be like something from the other side
[Verse 2]
See this life we dey my brother no be foreplay
See a man ah sell out for the money and fame
I come from a city e fit sup on Friday
And if you fuck around you fit find out on same day
Light one give thanks as soon as I wake
Headed for the money and I dey for one way
Yaadman, gyal dem love me for Bombay
[Chorus]
So original
The way mi kick it do it so original
Girlie, say she like me that girl ah criminal
Girlie, say she want me I know it's physical
So original
The way mi kick it make the girl dem buss a kilogram
She say my loving magical
E be like something from the other side
[Verse 3]
Girl say she wan fuck me from the back until the front door
Me wey don dey street since 2000 and Ọbasanjọ
Gyal dem ah twerk twerk till their booty dey jam floor
And me I keep it 100 like an olodo jam score
Yaadman ah activate
Big fish ah catch the bait
What me I encapsulate I pin point it accurate
Haters dem ah vex but all them steam yuh evaporate
When we in the club we spending money no dey calculate ah
I keep it G for the **** who keep it G
OG
Just keep it real, nobody fucking with me
OG
I'm on fire 100 thousand degrees
OG
I know they tried but they'll really couldn't be me
OG
You keep a smile on your face, they take your for granted
You talk too much and they think your Bentley is rented
I pray to God and depend on my 10 commandments
Me I never give a fuck like I’m doing a family planning
Yung
Ice
Written by: Christopher Chuwkwuemeka Omenye t/as Yaadman Fka Yung L, Panshak Zamani t/as Ice Prince
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...