album cover
Tension
album cover
Tension was released on September 27, 2026 by Slexzy Official as a part of the album Tension - Single
September 27, 2026
LabelSlexzy Official
LanguageEnglish
BPM107
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

SLEXZY — AH LONER
[INTRO]
Slexzy ah loner
Ah loneh…
I no go lie
You see the thing wey man dey face
E dey pain me for chest
No fit leave me chest
Mama dey question
She dey give me hypertension
My nemesis on pressure
Putting me for tension, omo!
I go no dull
Mark my words
Put it down
No more cheaty talk
If you talk, you chop
If you dull, otilor
You talk to me? I no—
I no send your caps
No come blaff
No shortcut
Omo, no be prank
If you come too close
And dey try form boss
Call your guys
Dem do one or two
I go stand my ground
Mount my kala
Give dem gbozaah
Nothing go sup
If you talk, you die
No too talk
I’m no bad guy
You can’t do me wrong
I go stand my ground
Mount my kala
Give dem gbozaah
Nothing go sup
If you talk, you die
No too talk
I’m no bad
You can’t do me wrong
[CHORUS]
I just want to live, eh
Live my life my way
No wahala for my life ,no wahala ,no wahala
I just want to live, eh
Live my life my way
No wahala for my life ,no wahala ,no wahala
[VERSE 2]
Can’t remember when last I got paid
Now I’m feeling like na m’nọna bondage
Chukwu biko, sapete my own page
Kọ na old age kam ga-abazi pịa?
Oluwa, e don tee
Wey your boys dey pray
Abagom many places
Ebem na-achọ the way
No pain, no gain
Achọ m inaluzi my pay
My popsi na ago ofor
And my mumsy dey pray
Ifum na the top
E deserve m ya
My first love letter
Ego kam delu ya
Now she fell in love
Asị na ogwu dị n’ịnya
All the impossibilities
Ọkwa mmenwụlịa
Lord, I’m grateful
Mchetebe, the days odi painful
Mgbe mmiri malum na bike
From Ekwulobia to Uga
Chai, mmankochanwu
Ife m fuu
Mana, Chimdimdu…
[CHORUS]
I just want to live, eh
Live my life my way
No wahala for my life ,no wahala ,no wahala
I just want to live, eh
Live my life my way
No wahala for my life ,no wahala ,no wahala
Written by: Slexzy Official
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...