album cover
Olosho
album cover
Olosho was released on October 22, 2026 by Kurry as a part of the album Olosho - Single
ReleasedOctober 22, 2026
LabelKurry
LanguageEnglish
BPM139
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Why dem dey call me Olosho
Enter abraca tomorrow
Say we dey move like Jigolo
Na why dem dey call us werey
Point and kill lo shey koko
Step am with fura de nunu
On million suya for the road
We no be alm.ajiri
Ski , my **** on ski
New laptop don fall in
Chop update keep bombing
Omo alaye sumomi
Ski ma **** on ski
All these gals don’t love me
 Dey Just won chop money
That’s why we go dey carry Olosho
Sho sho sho sho
Wipe am like no tomorrow
Pangolngo from Umaru
Nitori Oloun eep my soul
Soul soul soul soul
That’s why you carry Olosho
That’s why I carry Olosho sho sho
Alhamdulilahi o Jesu
Guess your man don’t rate you
Wanyoma ko le ju
See as you bad slide like ewedu
As your man don chase you
I’m the one you missin
Nobody’s gonna save you
When I pounce on you , you fit win dey settle
No dey ask me so wa pa
Send my moola mm
She won snap picture cus I’m bigger
Truth na bitter kola
Pull up a dealer
All of us be sinner
Ask her if she want money or love o
That’s why we go dey carry Olosho
Sho sho sho sho
Wipe am like no tomorrow
Pangolngo from Umaru
Nitori Oloun eep my soul
Soul soul soul soul
That’s why you carry Olosho
That’s why I carry Olosho sho sho
Don’t fall asleep , baby-yy—yyy
Shut up bitch!
That’s why we go dey carry Olosho
Sho sho sho sho
Wipe am like no tomorrow
Pangolngo from Umaru
Nitori Oloun eep my soul
Soul soul soul soul
That’s why you carry Olosho
That’s why I carry Olosho sho sho . .
Written by: Abdulhazeez Keshinro

Loading...