album cover
Kokoro
album cover
Kokoro was released on October 14, 2026 by Calton-CA Music as a part of the album No Glory On That Cross Street Gospel
ReleasedOctober 14, 2026
LabelCalton-CA Music
BPM192
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Ericki le
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
But you must still forgive dem
Yu go still forgive dem
Yu si murda
Na whu tek di shot
Na whu tiff am
Na whu set yu off
Na whu do yu
Na whu do yu strong tin
For yur properti
Yur bodi an yur moni
Na whu do yu
Na whu do yu juju
Wey do yu
Wey cause yu tu lose
Wey swindle
Wey cause yu to cruise
Na God go judge di mata
But yu go do wetin yu go do
I say na God go judge di mata
But yu go do wetin yu wan to do
My bro
No mata whu dem bi
Yu must forgive
For yur soul an yur bodi
But yu must still forgive dem
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
But you must still forgive dem
Yu go still forgive dem
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
But you must still forgive dem
Yu go still forgive dem
Yes dem a bi di wicked
Fa your family
Deal wit dis
But yu must still forgive dem
Bi like your Fada bi
Learn to forgive
Fight di fight
But mej yur Fada do di killing
Killa man wan turn yu tu anoda sinna man
Di pesin wey dey do yu
E no dey far from yu
Aya ye yo
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
Kokoro tin je efo
Ara efo lo wa
But you must still forgive dem
Yu go still forgive dem
Written by: Eric Afimia

Loading...