album cover

Person Help

Afro-Beat2026
album cover
Person Help was released on November 13, 2026 by ItzBizy as a part of the album Becoming - EP
ReleasedNovember 13, 2026
LabelItzBizy
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

On my last card
But I like to keep
 my hopes in check
Special advisers plenty
Too many hands on deck
As i dey face my P
Na person wey go
help me solve am oh
As i Dey push my P
If person show up
I go thank my G
On my last card
But I like to keep
 my hopes in check
and as a sharp guy
i know say i go still
need person help oh
As i Dey push my P
If person show up
I go thank my G
ah still dey push am oh
if person show up
i go thank my G
omo the matter go far
if na so so talk talk
make dem stay far
as i dey press my p
do my thing if person
show up i go thank my G
omo the matter go far
if na so so talk talk
make dem stay far
as i dey mind my biz
protect my peace
if person show up
i go thank my G
On my last card
But I like to keep
 my hopes in check
and as a sharp guy
i know say i go still
need person help oh
As i Dey push my P
If person show up
I go thank my G
ah still dey push am oh
if person show up
i go thank my G
Written by: Chukwudumebi Mbanefo

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...