album cover

Kupe

8Music2026
album cover
Kupe was released on October 23, 2026 by O.L.A-Authentic Records as a part of the album Kupe - Single
ReleasedOctober 23, 2026
LabelO.L.A-Authentic Records
BPM119
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Comment tu t'appelle
Je m’appelle (Teazer)
Kupe Kupe ku bam bam
Kupe ku bam bam
Comment tu t'appelle
Je m’appelle (Teazer)
Kupe Kupe ku bam bam
Kupe ku bam bam
Comment tu t'appelle
Je m’appelle (Teazer)
Kupe Kupe ku bam bam
Kupe ku bam bam
Me and the man dem steady grinding
Roll the money like the backy
All the girl dem dem are feel it
I be swagging money stinking stinking
Anything you want I go issue
Finna run up on you I no go diss you
Eko to Mogadishu
Anywhere the money dey me I dey too
Wetin cause the yawa
Na money cause the yawa
And na money fit to solve am Oh
On my way you should know
One for the money two for the show
Fine fine girls dem are come my show
Emi hot baby won da mo
Comment tu t'appelle
Je m’appelle (Teazer)
Kupe Kupe ku bam bam
Kupe ku bam bam Comment tu t'appelle
Je m’appelle (O.L.A)
Kupe Kupe ku bam bam
Kupe ku bam bam
Written by: Jay Teazer, OLAOLUWA SALAMI

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...