album cover
Rosali
album cover
Rosali was released on October 23, 2026 by Engage Music LLC as a part of the album Missbehave
ReleasedOctober 23, 2026
LabelEngage Music LLC
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I stay soliloliloquizing cuz her ball knowledge elite
Steady kicking it with shawty 7days a Week
Singing out my melody she rinsing and repeat
Any amount wey she dey ask me know say me go double it
She love the way the meat is sliding off the bone
Make her get addicted now she blowing up my phone
Touch a brother funny might be turning into stone
She gimme so many reasons to be calling her my own
Rosali
Rosali can’t you see
I no fit get enough of this your love love love
Fuck with you for eternity gan gan gan
Just for me
Your body just for me
No go let another person touch touch touch
If dem wan cajole you make you no concur

Girl you know say me no really send where you come from
Girl you know me like it when you spending all my income
Ain’t no calculating I no get time to dey brainstorm
Calamity you dey cause when shake your….
Know me love it love it when it’s feisty with they way that you moving your body
High key you singing when I’m rubbing up on you
Jump be like people giving round of applause
Slice baby let me have a slice of your cake
She love the way the meat is sliding off the bone
Make her get addicted now she blowing up my phone
Touch a brother funny might be turning into stone
She gimme so many reasons to be calling her my own
Rosali
Rosali can’t you see
I no fit get enough of this your love love love
Fuck with you for eternity gan gan gan
Just for me
Your body just for me
No go let another person touch touch touch
If dem wan cajole you make you no concur
Rosali
Rosali can’t you see
I no fit get enough of this your love love love
Fuck with you for eternity gan gan gan
Just for me
Your body just for me
No go let another person touch touch touch
If dem wan cajole you make you no concur
Written by: Adun Richard Ogheneroro t/as Garvicii

Loading...