album cover
Osuela
album cover
Osuela was released on November 12, 2026 by Music House / EMPIRE as a part of the album Osuela - Single
ReleasedNovember 12, 2026
BPM119
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

LIFE IS TOUGH I CANT TAKE IT
Ngwa kpoba Jesus oseuela
Over thinking wan finish me
Depression wan take over
I know sey sometimes I might be looking ok
But deep inside I am not feeling ok
I know sometimes I do iyanga
But that one na packa a age
I no go lie for you body do me some way
When will you come home
Kpoba Jesus osuela
When will you come home
Afufu uwa ebiela
When will you come home
Kpoba Jesus osuela
When will you come home
Afufu uwa ebiela
Nothing I never try for this world
Nothing I never no do make e soft o
And If I open mouth talk it all
You sef go cry for me
So many many plans wey no work
All my friends run away
But if you ask Ogini I'll say I'm fine
I know sey sometimes I might be looking ok
But deep insidu I am not feeling ok
I know sometimes I do iyanga
But that one na packa a age
I no go lie for you body do me some way
When will you come home
Kpoba Jesus osuela
When will you come home
Afufu uwa ebiela
When will you come home
Kpoba Jesus osuela
When will you come home
Afufu uwa ebiela
Written by: Chukwuemeka Chike-Ezekpeazu

Loading...