album cover
Richer
album cover
Richer was released on November 6, 2026 by Frescool / Betaplug.io as a part of the album Richer - Single
ReleasedNovember 6, 2026
LabelFrescool / Betaplug.io
BPM193
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I want to be richer seh
Kowo tabua
Koja meter seh
Whatever you do my brother jo
Mafi oju jo ripper seh
Eko tani ko ni baje
Awon omoge won ti fin ja Lambo seh
So you gotta hustle
Cause you no be baddie
Enu o ra muscle
You no go see shi shi
To ba ganu sile o
Lati ijeta
I never see bed
Landlord dey halla
For house rent
Many things way mi no fit tell
Fork what you think
Ma I know I’m blessed
Baby baby no won let me rest
She dey feel me
But I want some bands
If money no dey I no go see you again
Sho ni bawon shey truth or dare
Give up Give up
No dey for my calendar o
Lojo ju mo
Mon Shana like I be nepa o
Owo ni mo fe ma jiri
Pele Pele mi no like agidi
I want the dollar plenty
My pocket no fit empty
See who get problem
No dey speak English if him dey pray
Just tears, amen and pain for face
Aseje and fanta
If I hungry
Or I call Kingsley bro
Where you dey
Dirty shoes
Dirty bags
We don’t chose
My neighbor window
We dey mount after school
Police for school
Don they dance to my tune
Say if na vasa
Raise the volume x2
Gbowo gbowo go avoid ripper
Nowo nowo go avoid Cynthia
Fagbo fagbo pity your liver
My own my own no go see ripper
Oh na
Give up Give up
No dey for my calendar o
Lojo ju mo
Mon Shana like I be nepa o
Owo ni mo fe ma jiri
Pele pele mi no like agidi
I want the dollar plenty
My pocket no fit empty
Written by: Collins Oyindamola Oreofero, Freedom Oigocho Ali

Loading...