album cover
Flexa (feat. DC-J)
album cover
Flexa (feat. DC-J) was released on October 14, 2026 by Action Boyz as a part of the album Afro, Vol 1
ReleasedOctober 14, 2026
LabelAction Boyz
LanguageEnglish
BPM114
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Anytime i pull up w my N****s
Issa shutdown
They got me spraying hella money in a club right now , and all the girlies say they wanna go down
All the fine fine girls say they wanna pull up in a escalade right about now
Money mek the girl dem a speak chinese
Anita tell me say she wanna do it like dis
Say she wanna gimme lap dance, after round 1 cuz she never seen a **** like me
Imma pull up in a very fast car
Baby what’s up, i been tell you say you too go like me
She tell me 17 you the 1
I said baby what’s up, say you never seen a **** like me?
Lemme turn you to a belly dancer
With this your biggi bum bum
Baby put it on me, lemme show you what’s up
Girl you know say I’m a flexa
I dey carry 2 car key when I step out
cause u know say I’m a flexa
nd I dey with big bro
wey dey show me d way
Him sef he be flexa
Omo anytime I dey
dem dey tell me calm down
Like sey I be Rema
I’m a flexa ebenezar
and My swag dey on 90 e never reach 100
I dey on lowkey
Shey u don sight me
I’m tryna get more bread
I dey with my G’s ahh
I light one and my shima tell me say
she wan follow gum body
I drop song imma big man now
and she wan follow gum body
Anytime i pull up w my N****s
Issa shutdown
They got me spraying hella money in a club right now , and all the girlies say they wanna go down
All the fine fine girls say they wanna pull up in an escalade right about now
Money mek the girl dem a speak chinese
Anita tell me say she wanna do it like dis
Say she wanna gimme lap dance, after round 1 cuz she never seen a **** like me
Imma pull up in a very fast car
Baby what’s up, i been tell you say you too go like me
She tell me 17 you the 1
I said baby what’s up, say you never seen a **** like me?
Lemme turn you to a belly dancer
With this your biggi bum bum
Baby put it on me, lemme show you what’s up
Girl you know say I’m a flexa
I dey carry 2 car key when I step out
cause u know say I’m a flexa
nd I dey with big bro
wey dey show me d way
Him sef he be flexa
Omo anytime I dey
dem dey tell me calm down
Like sey I be Rema
I’m a flexa ebenezar
Written by: Joshua Olisaemeka, Tise Odojukan

Loading...