album cover

Black Queen

Afro-Beat2026
album cover
Black Queen was released on October 25, 2026 by LUCIOUS_ as a part of the album Black Queen - Single
ReleasedOctober 25, 2026
LabelLUCIOUS_
LanguageEnglish
BPM84
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I’ve been smoking cigar , drinking henessy popping champagne,
Say I be drunker cause your matter pepper me, me I no send
This lil banny make a man feel excited, her nyash biggar booty fit to make a man loose one leg
Only you my breakfast, pretty girl painkiller
Only you I defend, na you be my undertaker
Always on when I need her she telling me go harder
Na me Dey for the border
You’re my black queen
For your love I go Dey sing
Even when I shed tears
Baby girl you make everything heal
You’re my black queen
my one and only
Whenever you’re with me
Baby girl,you make everything heal
Only me wey she choose nobody else
Anita make me break some rules nobody else
Wetin she carry make me stand firm Aje for real
I no go loose nobody else
I’ve been through hell and then back I’m tested
Plenty guys out there she chose me cause am sighted
Her body make me go crazy,
The way she am she amazing
All the **** them are gazing
Only you my breakfast, pretty girl painkiller
Only you I defend, na you be my undertaker
Always on when I need her she telling me go harder
Na me Dey for the border
You’re my black queen
For your love I go Dey sing
Even when I shed tears
Baby girl you make everything heal
You’re my black queen
my one and only
Whenever you’re with me
Baby girl,you make everything heal
Written by: NEWTON AGABUS

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...