album cover
Let Me Be
album cover
Let Me Be was released on October 23, 2026 by C.I.I.F.A Ltd. as a part of the album Lavender Letters
ReleasedOctober 23, 2026
LabelC.I.I.F.A Ltd.
LanguageEnglish
BPM172
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

I no wan dey do the simple simple movement
But I no wan do the one wey go go left
Life na one, I no dey fear the embarrassment
Na en make I no dey bother
As I dey try
You dey push me, you dey contend
Wetin make you no dey try?
Abi your own e no reach for you to cry
I wonder why, you go leave your life, begin face my life
Nothing dey this life
Ufan mmi
Yak ya Amin dok eyong (Allow me to fly high)
Yak ya Amin doh (Let me be)
Yak ya Amin dok eyong (Allow me to fly high)
Yak ya Amin doh (Let me be)
I can see your smile, but I know sey na lie
Don't care what you say now
Nothing dey move me again oh
I go still dey move
No matter wetin you do
I'll keep making my own rules
Yeah
I go follow my way oh
I don't care whether you see me fail
This time, I'll do it all again, again oh
I no go let you take my joy
Ufan mmi
Yak ya Amin dok eyong (Allow me to fly high)
Yak ya Amin doh (Let me be)
Yak ya Amin dok eyong (Allow me to fly high)
Yak ya Amin doh (Let me be)
Written by: Hassan Mustapha Yahaya, Peace Kponuko Edwin

Loading...